Foto de CKay

you cheated, i cheated too CKay

Ouça agora e acompanhe a letra completa da música you cheated, i cheated too que está no álbum Sad Romance lançado em 2022 pela WM South Africa


Letra da música "you cheated, i cheated too"


You cheated, I cheated too
You're twisted, I'm twisted too (Yeah)
You think sey you wicked, I wicked too
You dey use my heart dey catch your cruise
Dey catch your cruise (Cruise)
Make I catch my cruise (Cruise)
Make you catch your cruise (Cruise)
Make I catch my cruise (Cruise)
Nobody go lose (Lose)

I thought you were the one
Clearly, I was wrong
Girl, you do me strong ting
Girl, you do me strong, ting
I thought you were on my team
But you show me your true colour
And I no likе wetin I see, oh-oh

You cheated, I chеated too
You're twisted, I'm twisted too (Yeah)
You think sey you wicked, I wicked too
You dey use my heart dey catch your cruise
Dey catch your cruise (Cruise)
Make I catch my cruise (Cruise)
Make you catch your cruise (Cruise)
Make I catch my cruise (Cruise)
Nobody go lose (Lose)

This period know wetin you dey do, oh
No go dey do my baby, my baby, my baby
Because the same girl wey you dey carry for mind
Dem dey, tah, tah, tah, tah
Slap her nyash with disrespect
Kpah, kpah, kpah, kpah
(You think sey you wicked, I wicked too)
You you dey there dey do, my baby
(You dey use my heart dey catch your cruise)


compositores da letra: Abayomi Iilerioluwa - Chukwuka Ekweani - Jonathan Kweku Awote-Mensah

Ainda não classificamos o estilo desta música. Seja o primeiro a sugerir!

O que você achou desta música?

00:00
00:00